Omah Lay - Joanna (Lyrics)
Boy Alone, Omah Lay sings to his baby girl “Joanna”, share some feeling with the song Lyrics. 
 
JOANNA LYRICS (written by Omah Lay & Banjo) 
 
Original… 
 
Josi! 
Ayaya mo oh, 
Ayaya mo oh 
My mama mo oh, 
My mama mo oh 
Hey my papa o oh, 
Wey my papa o oh 
This is a one man parole o 
One man parole o 
Josi 
 
Joan, l dey for you, 
I dey for noon, I dey for night 
As I dey follow you, 
I gats dey move like soldier ant 
Ogbara Jesus, 
Na him I use cover my eyes 
Commander chief of, 
Yakubu Danjuma Gowan 
 
Jo Jo Jo my bebe 
Na you go kill me o (josi) 
Jojo you dey high me when l’m sober 
(Joan) 
I’m doing better o my bebe (Joan) 
Anytime you call me I’ll be available (Joan) 
Josi 
 
Jo Jo Jo my bebe o (Joan) 
Jo you dey high me when I’m sober 
(Na you go kill me) 
I’m doing better o my Bebe (Joan) 
Anytime you call me I’Il be available 
Josi 
 
My melody o my melody cannot leave her head 
(Leave her alone) 
Oh My energy o my energy cannot take me there 
(l need your own) 
Okosisi okosisi okosisi o 
(Bullet proof) 
Anotiti anotiti, anotiti o 
 
If l dey lie if I dey lie 
About my feelings about you 
If you be fight 
I wanna die inna the battle 
Take me to war 
Then you go know say i be dr sir warrior 
Oh auntie le eh eh 
Choi 
Joan ah 
 
Jo Jo Jo my bebe 
Na you go kill me o (josi) 
Jojo you dey high me when l’m sober 
(Joan) 
I’m doing better o my bebe (Joan ) 
Anytime you call me I’ll be available (Joan) 
Josi 
 
Jo Jo Jo my bebe o (Joan) 
(Na you go kill me) 
Jo you dey high me when I’m sober (Joan) 
I’m doing better o my Bebe (Joan) 
Anytime you call me I’ll be available 
Josi 
 
Ayaya mo oh, ayaya mo oh 
My mama mo oh, my mama mo oh 
Hey my papa o oh, wey my papa o oh 
This is a one man parole o 
One man parole o 
Josi 
Ehn 
 
#joana #omahlay #jojo
							
							
			
			
			
			
			
			
			
			
			
			
			
			
			
			
			
			
			
			
			
			
			
			
			
			
			
			
			
			
			
			
			
			
			
			
			
			
			
			
			
			
0 Comments